Be Happy歌词

添加日期:2023-12-15 时长:03分41秒 歌手:Ogawahab

Tu ru TuTu ru tu tu tu
Ru ru ru Tu ru tu tu tu
Chiii
Ogawahab oh
Yeah
Baba God no let us down
Amin
Na climb we dey climb, we no go fall yeah
Amin
Bad belle please stay away
my way, your way e no be same
For all the things that I prayed for
Adami navó wèrè vaa mèèyèmi de
For all the things that I pray
Who am I
who am I
Usenene husoovono
When e start
Wey e cast
Usenene husoovono
E dey shock dem say how We grow
Congratulations dey hard dem o
Dem dey want make we beg dey chop
But God no go let dem oh
For every dream that I have ever dreamed
A better place is where I wanna be
Keep me safe from the hands of enemies
Take me high to a place of fantasies
Where I will be
Be happy
Thomas Sule
Be happy
Onimisi Atta
Be happy
Hamza Usman oh
Be happy
A A Oil
Be happy
Ataba Omolori
Be happy
Rahmatu Ahmad oh
Be happy
Khalifa Okene
Baba God no let us down
Amin
Na climb we dey climb
we no go fall yeah
Amin
Bad belle please stay away
my way, your way e no be same
For all the things that I prayed for
Adami navó wèrè vaa mèèyèmi de
For all the things that I pray
Everyday God I pray
Papa no get
Make I turn Dangote
To all the people wey dey support
Those for Home and those faraway
Many things wey eye don see
Many tears wey eye don bleed
God please make me smile
Please make me smile oh
Yeah yeah
For every dream that I have ever dreamed
A better place is where I wanna be
Keep me safe from the hands of enemies
Take me high to a place of fantasies
Where I will be
Be happy
Yahaya Bello
Be happy
Joseph Asuku
Be happy
Natasha Akpoti
Be happy
Muktar Bello
Be happy
Engineer Ohere
Be happy
Ali Bello
Be happy
Salau Ogembe
Baba God no let us down
Amin
Na climb we dey climb
we no go fall yeah
Amin
Bad belle please stay away
my way, your way e no be same
For all the things that I prayed for
Adami navó wèrè vaa mèèyèmi de
Amin
For all the things that I pray
Abu Imam
Amin
Alhaji Qassim
Muazu Nuhu eh
Zuzu Mamman
Pharmacist Asuku
Amin
Tijani Damisa eh
KB Auto Credit
Amin
Abdulfatai Otori
Amin编辑于2023/12/15更新
更多>

人气推荐

更多>

喜欢【Ogawahab】您也可能喜欢TA们的歌词…

更多>

最新歌词

Copyright @2011 - 2024 www.9ku.com
九酷音乐网 版权所有
ICP备案:黑ICP备2023008593号-1