作词 : Bright Addo 作曲 : Hannah McInerny Yolo I only got one life Adey do what i like ebi my life You dey want slim chick me I want fat Everybody got en own type Chaley make you never try control me When am sad you dey come console me When you leave my place you dey go spread am Make you all laugh me Eno be you you dey pay for my rent Why you want time my sleep? Eno be you you dey buy my benz Why you want time my speed? Eerr **** you You dey want kill my vim i go dodge you Eno be everybody sef wey go like you If you don't like me I don't like you too I’m working for my pay Hater don’t come my way I don’t care what you say Eno be you go make i craze Are you cool cool Am cool cool No fool can take away my cool cool Am cool cool Are you cool cool Yolo I only got one life I dey do what i like ebi my life You dey want slim chick me I want fat Everybody got en own type Chaley make you never try control me When am sad you dey come console me When you leave my place you dey go spread am Make you all laugh me Some people like konkonsa Them dey talk too much oo konkonsa Oh Joe bra akonta Wo kasa wo nantia na wuutu saa When they talk arh don’t mind dem Online don’t chat them Some people dey don’t trust them Don’t waste time don’t fight them I’m working for my pay Hater don’t come my way I don’t care what you say Eno be you go make i craze Are you cool cool Am cool cool No fool can take away my cool cool Am cool cool Are you cool cool编辑于2023/12/14更新